CORRECT LYRICS

Lyrics : Who Born You

Woh-woh-woh
(DJ Jack)
(Boom)

Men, I don't owe you anything
I don't owe anybody anything

Well, na who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Say, I no send anybody wey want write
And talk about my life
Anytime wey dem see me dem look at me
Dem say Timaya too high
Yes, am high
I just dey wish say me I be bird make I just dey fly
Yes, am high
Anytime I look at myself I wish say me I fit fly

'Cause these people dem want me make I die
Anytime dem want me make I cry
Why, high, feel so fly
That's why I sing poverty, bye-bye

Dem been call me a born throway
Now I dey make am dem want block my way
That's why I got to say Chinekeme
Every morning and night I dey pray

See, these people dey tàṣí me
Every time dem dey disturb me
Dem keep on saying things about me
Oh, my God, Chinekeme

Na who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh
Who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

I stand gidigba like Olumo rock
I go back I never jam bad luck
I fine like Jonathan Goodluck
Who be that wey want stop my wedlock?

Leave me make I stay on my own
Leave me make I sit down ontop my throne
Leave me make I chop toy, chop the corn
Nobody is gonna throw me down

Anything wey you like make you yarn
Me and my crew we get our plan
Your word like sinking sand
Òmọ make you try to be a man

An eye for an eye, and a tooth for a tooth
To a needle for a needle, and a scatter for a scatter
Anything wey you do, I go do pa** to you
Make you understand say I get energy
Na who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh
Check it out now

At least am Mr. Somebody
This somebody wey know somebody
That somebody wey know somebody
This somebody know so many body, body

Am feeling like scoobydoo
Make I just ask me who are you?
My name is ringing bell
If you don't like it, go to hell

Anything I do, no be your concern
'Cause TJ True Solo, me I trust my caban, oh
I get my own pattern
Darkness, I on my lantern
You cannot touch me
'Cause I be God person

See, see, see
My life e don be, be, be
For my life e no more stress
That's why I cannot settle for less

See, we don kpolongo oh
People start to dey jogodo oh
My life e don better oh
God e don answer my prayer

Na who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Musically na me be the don
Who born you to take my stardom?
Fight back penny like Jackie Chan
That's why dem call me a million

Who born the monkey?
Na who born the zombie?
Who born the?

Alleni and True Solo
Hot like a militant if you don't know
This na the time to dey make my dough
No winter can stop my flow

Na who born the monkey?
Na who born the zombie?
Na who born the, born the?

Na who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Na who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh

Who born you?
(Who born you?)
Who born you?
(Who born you?)
Na my mama born me
(Who born you?)
Eh, na she born me, eh-eh