SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Who Born You
by
Timaya
Back
Lyrics
Woh-woh-woh (DJ Jack) (Boom) Men, I don't owe you anything I don't owe anybody anything Well, na who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Say, I no send anybody wey want write And talk about my life Anytime wey dem see me dem look at me Dem say Timaya too high Yes, am high I just dey wish say me I be bird make I just dey fly Yes, am high Anytime I look at myself I wish say me I fit fly 'Cause these people dem want me make I die Anytime dem want me make I cry Why, high, feel so fly That's why I sing poverty, bye-bye Dem been call me a born throway Now I dey make am dem want block my way That's why I got to say Chinekeme Every morning and night I dey pray See, these people dey tàṣí me Every time dem dey disturb me Dem keep on saying things about me Oh, my God, Chinekeme Na who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh I stand gidigba like Olumo rock I go back I never jam bad luck I fine like Jonathan Goodluck Who be that wey want stop my wedlock? Leave me make I stay on my own Leave me make I sit down ontop my throne Leave me make I chop toy, chop the corn Nobody is gonna throw me down Anything wey you like make you yarn Me and my crew we get our plan Your word like sinking sand Òmọ make you try to be a man An eye for an eye, and a tooth for a tooth To a needle for a needle, and a scatter for a scatter Anything wey you do, I go do pa** to you Make you understand say I get energy Na who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Check it out now At least am Mr. Somebody This somebody wey know somebody That somebody wey know somebody This somebody know so many body, body Am feeling like scoobydoo Make I just ask me who are you? My name is ringing bell If you don't like it, go to hell Anything I do, no be your concern 'Cause TJ True Solo, me I trust my caban, oh I get my own pattern Darkness, I on my lantern You cannot touch me 'Cause I be God person See, see, see My life e don be, be, be For my life e no more stress That's why I cannot settle for less See, we don kpolongo oh People start to dey jogodo oh My life e don better oh God e don answer my prayer Na who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Musically na me be the don Who born you to take my stardom? Fight back penny like Jackie Chan That's why dem call me a million Who born the monkey? Na who born the zombie? Who born the? Alleni and True Solo Hot like a militant if you don't know This na the time to dey make my dough No winter can stop my flow Na who born the monkey? Na who born the zombie? Na who born the, born the? Na who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Na who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh Who born you? (Who born you?) Who born you? (Who born you?) Na my mama born me (Who born you?) Eh, na she born me, eh-eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register