CORRECT LYRICS

Lyrics : If To Say

Everybody just hear am eh eh
Blaze it up, stand up
Everybody now, everybody now, everybody now
Timaya is a very bad, sharp n***a
Well im a very, bad sharp n***a
Chai
Well I say if to say I be wrestler
I for become a champion
If to say I be boxer chai
I for become mike Tyson eh
What of if to say I be actor my brother
I for be John Njama eh
Eh right now I be musician
That’s why dem call me timaya
Everybody say
Timaya wey dey strike like a thunder
Wey everybody don begin to dey wonder
Make una wait I go take una go higher
Mama and papa dem begin to dey wonder
Dem say I dey cause wahala
Make una wait, una never see me tire
If to say, if to say
If to, if to, if to say
If to say I be woman eh eh
I for become my mama eh
If to say I be governor chai
I for become dona duke eh
What of if to say I be president my brother
I for become Mandela
Right now I be musician
Everybody call me timaya eh
If to say I footballer
I for become okocha he
If to say I be pastor chai
I for become ****
What of if to say im a freedom fighter
For ** dokuwo eh
Oh right now im a musician
That’s why they call me timaya
Everybody say im good at what I do my brother
Any compet**ion I swear is a failure
Nobody wey go fit be like me eh
I no go fit be like you eh
If too say im a militant eh
I for become ****
Eh right now im a musician
Everybody call me timaya eh
If too say I be DJ
I for become jimmy jatt eh
If to say I be producer
I for become K solo eh
What of if to say I comedian
I for become I go die eh
Oh that’s why ** I come
Everybody call me timaya eh
If to say I be NLC president
I for be Adams Oshomole eh
If to say I be thief eh
I for become money eh eh
What of is to say I get airline
I for become aero contractors
Oh right now, right now
Everybody screaming timaya oh
If to say I get bank eh
I for get oceanic bank eh
If to say I be very bad sharp guy
I for become odembe eh
What of if to say im a hypotec n***a
I for become 2face idibia
Oh right now im a musician
That’s why them call me timaya
If to say I be marketer chai
I for become ** ventures eh
If to say I be banker
I for become my papa eh
What of if to say I be country my brother
I for become Nigeria eh
Oh Nigeria na my country my brother
Bayelsa na my state eh
If to say I be state eh
I for be like my Bayelsa eh
If to say I be vice president
I for be Goodluck Jonathan eh
What of if to say I be presenter
I for become Andre Blaze oh
Oh but for radio my brother man I say
**** you are too much eh chai
If to say I be speaker chai
I for be Tonye *** eh
If to say I get too much mouth
I for be Kenny and D1 eh
Me I like it the way ***
Thats why me I love Obama
Eh eh eh eh
That why dem call em timaya
If to say I humble he
I for be *** eh
Me I for like to be like ***
*****
I dey admire some people for this life
Papa Fela na number one eh
Just because I be musician
Everybody call me timaya
If to say, Jude osey
If to if to if to say eh (3x)