SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
If To Say
by
Timaya
Back
Lyrics
Everybody just hear am eh eh Blaze it up, stand up Everybody now, everybody now, everybody now Timaya is a very bad, sharp n***a Well im a very, bad sharp n***a Chai Well I say if to say I be wrestler I for become a champion If to say I be boxer chai I for become mike Tyson eh What of if to say I be actor my brother I for be John Njama eh Eh right now I be musician That’s why dem call me timaya Everybody say Timaya wey dey strike like a thunder Wey everybody don begin to dey wonder Make una wait I go take una go higher Mama and papa dem begin to dey wonder Dem say I dey cause wahala Make una wait, una never see me tire If to say, if to say If to, if to, if to say If to say I be woman eh eh I for become my mama eh If to say I be governor chai I for become dona duke eh What of if to say I be president my brother I for become Mandela Right now I be musician Everybody call me timaya eh If to say I footballer I for become okocha he If to say I be pastor chai I for become **** What of if to say im a freedom fighter For ** dokuwo eh Oh right now im a musician That’s why they call me timaya Everybody say im good at what I do my brother Any compet**ion I swear is a failure Nobody wey go fit be like me eh I no go fit be like you eh If too say im a militant eh I for become **** Eh right now im a musician Everybody call me timaya eh If too say I be DJ I for become jimmy jatt eh If to say I be producer I for become K solo eh What of if to say I comedian I for become I go die eh Oh that’s why ** I come Everybody call me timaya eh If to say I be NLC president I for be Adams Oshomole eh If to say I be thief eh I for become money eh eh What of is to say I get airline I for become aero contractors Oh right now, right now Everybody screaming timaya oh If to say I get bank eh I for get oceanic bank eh If to say I be very bad sharp guy I for become odembe eh What of if to say im a hypotec n***a I for become 2face idibia Oh right now im a musician That’s why them call me timaya If to say I be marketer chai I for become ** ventures eh If to say I be banker I for become my papa eh What of if to say I be country my brother I for become Nigeria eh Oh Nigeria na my country my brother Bayelsa na my state eh If to say I be state eh I for be like my Bayelsa eh If to say I be vice president I for be Goodluck Jonathan eh What of if to say I be presenter I for become Andre Blaze oh Oh but for radio my brother man I say **** you are too much eh chai If to say I be speaker chai I for be Tonye *** eh If to say I get too much mouth I for be Kenny and D1 eh Me I like it the way *** Thats why me I love Obama Eh eh eh eh That why dem call em timaya If to say I humble he I for be *** eh Me I for like to be like *** ***** I dey admire some people for this life Papa Fela na number one eh Just because I be musician Everybody call me timaya If to say, Jude osey If to if to if to say eh (3x)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register