CORRECT LYRICS

Lyrics : Dem No Like Me

Everybody now
Dem no like me
Me no like them
Dem be my enemies
And me no their friend
Dem no like me
Me no like them
Me no send
Me no send
Me no sendula dem
Dem no like me
Me no like dem
Dema enemies
And me no their friend
Dem no likе me
And me no like dеm
Me no send
Me no send
Me no send
Baba God now
Yeah, im on my fat ***
Everybody man don’t you test me
This one is tied to delala P
Long life and pro-prosperity, perity
Dem say my first album was a fluke ah
But everytime I keep coming with the hook huh
See next thing dema call me a crook
See this kind of my talent
I no read am inside book
Girl
Na Jehovah he give me and i took eh
My people I no come here to weak eh
That’s why I no go ever reduce
Cus I don pay my dues
If you like make you say ***
First of all
I thank baba God for the place
Wey dey today
First of all, first of all
My friends and my family for where dey dey
First of all
Back then dem no know me oh
Right now the people love me
And first of all eh eh
First of all eh eh
Everybody pon the news
And the news
And the rumors and the blues
All the things wey they write about me
And my record im so rude
Dema say me im bad
That I no geti conscience
*** na lie
You can love nobody
When you’re hungry
See the people their eye to dey poppy
Pie dem na so dem call me dirty
But right now im making it
Dem say im naughty eh
Eledumare me I know I am silly
But you still dey bless this boy that is silly
*** and narrow
That im so silly im naughty
Everybody dema complaining
But you still dey bless me eh
Dem no like me
Me no like them
Dem be my enemies
And me no their friend
Dem no like me
Me no like them
Me no send
Me no send
Me no sendula dem
Dem no like me
Me no like dem
Dema enemies
And me no their friend
Dem no like me
And me no like dem
Me no send
Me no send
Me no send
No nah ne
Sawawa lei
Sawawawawa lei (2x)
Tell dem
We dolla kill forma dem
Tell dem
We dolla back stabbers
Tell dem
With all our back bitters
Tell dem
With all our wicked people
Tell dem
Olofofo people too
Tell dem
We dolla kill foma dem
Tell dem
Yeah yeah
My fans I love you
Yeah yeah
God go bless you
Yeah yeah
My families I love you yeah yeah
Back then, right now
Dem say me na their friend
Everybody backing
And me *** pretend
Right now things wanna blend
See everybody dema wanna see the end
Raskima dem
Dem no like me
Me no like them
Dem be my enemies
And me no their friend
Dem no like me
Me no like them
Me no send
Me no send
Me no sendula dem
Dem no like me
Me no like dem
Dema enemies
And me no their friend
Dem no like me
And me no like dem
Me no send
Me no send
Me no send dem
Tell dem
We dolla kill forma dem
Tell dem
We dolla back stabbers
Tell dem
With all our back bitters
Tell dem
With all our wicked people
Tell dem
Olofofo people too
Tell dem
We dolla kill foma dem
Tell dem
With all our wicked people
Tell dem
We dolla back stabbers
Tell dem
With all our supu people
Tell dem
With our *** people
Tell dem
Ribabam ribabam
Tell dem
Ribabam ribabam
Tell dem
With all our wicked people
I beg you tell dem
Ribabam ribabam
Tell dem