SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Dem No Like Me
by
Timaya
Back
Lyrics
Everybody now Dem no like me Me no like them Dem be my enemies And me no their friend Dem no like me Me no like them Me no send Me no send Me no sendula dem Dem no like me Me no like dem Dema enemies And me no their friend Dem no likе me And me no like dеm Me no send Me no send Me no send Baba God now Yeah, im on my fat *** Everybody man don’t you test me This one is tied to delala P Long life and pro-prosperity, perity Dem say my first album was a fluke ah But everytime I keep coming with the hook huh See next thing dema call me a crook See this kind of my talent I no read am inside book Girl Na Jehovah he give me and i took eh My people I no come here to weak eh That’s why I no go ever reduce Cus I don pay my dues If you like make you say *** First of all I thank baba God for the place Wey dey today First of all, first of all My friends and my family for where dey dey First of all Back then dem no know me oh Right now the people love me And first of all eh eh First of all eh eh Everybody pon the news And the news And the rumors and the blues All the things wey they write about me And my record im so rude Dema say me im bad That I no geti conscience *** na lie You can love nobody When you’re hungry See the people their eye to dey poppy Pie dem na so dem call me dirty But right now im making it Dem say im naughty eh Eledumare me I know I am silly But you still dey bless this boy that is silly *** and narrow That im so silly im naughty Everybody dema complaining But you still dey bless me eh Dem no like me Me no like them Dem be my enemies And me no their friend Dem no like me Me no like them Me no send Me no send Me no sendula dem Dem no like me Me no like dem Dema enemies And me no their friend Dem no like me And me no like dem Me no send Me no send Me no send No nah ne Sawawa lei Sawawawawa lei (2x) Tell dem We dolla kill forma dem Tell dem We dolla back stabbers Tell dem With all our back bitters Tell dem With all our wicked people Tell dem Olofofo people too Tell dem We dolla kill foma dem Tell dem Yeah yeah My fans I love you Yeah yeah God go bless you Yeah yeah My families I love you yeah yeah Back then, right now Dem say me na their friend Everybody backing And me *** pretend Right now things wanna blend See everybody dema wanna see the end Raskima dem Dem no like me Me no like them Dem be my enemies And me no their friend Dem no like me Me no like them Me no send Me no send Me no sendula dem Dem no like me Me no like dem Dema enemies And me no their friend Dem no like me And me no like dem Me no send Me no send Me no send dem Tell dem We dolla kill forma dem Tell dem We dolla back stabbers Tell dem With all our back bitters Tell dem With all our wicked people Tell dem Olofofo people too Tell dem We dolla kill foma dem Tell dem With all our wicked people Tell dem We dolla back stabbers Tell dem With all our supu people Tell dem With our *** people Tell dem Ribabam ribabam Tell dem Ribabam ribabam Tell dem With all our wicked people I beg you tell dem Ribabam ribabam Tell dem
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register