CORRECT LYRICS

Lyrics : Thunder Fire You (Oooshadaddae Remake)

Intro>>

Baebay

Are you ready?

(Adlib -hmmmmmmmmm)

I go by the name Oooshdaddae

(call me Bayon kay)

A lot of things we gotta talk about bro

Yeah (Yeah Yeah Yeah)

Different tory
From those I call my hommie
My matter lon so fe lo mi
But when they see me
Dema smilling like say dem get love for me

But deep down
Shebi iro ni
You give five
You won take twenty
Dem dey there dey judge my case
Shey dem know what'a bad man face

See mama told me
Only those wey dey for me
Ni kan wa l'okan mi

(Adlib - yeah yeah yeah)

Aiye toto ni
Aiye Akamara
Aiye choko ni

(yeah yeah yeah...)


Thunder fire you

For all the lies you told me

Thunder fire you

For when you cheated on me

Thunder fire you
You never did deserve me

(FOR ALL THE THINGS YOU DO TO ME)

Yeah...

So thunder fire you

...And your friends


Yeah...Uhnn

Ooosh...Yeah

This one na
A Lil piece of my mind
To those wey go dey smile to us
But deep down don't really vibe to us

Following our every move
Monitoring my timeline
But don't comment on what I posted

When I call
You go laugh when you pick up
When I drop the call
You turn venomous Viper
You carry one spoon come say make i kon chop
Bros drop format you no wan gree drop

See this life
Brother man na -turn by turn
We must to make am -one by one

You wey dey hold person back make E dey dark
No forget, my guy
No be only hin no go see the Sun

I'm trying to keep it calm
(but I still can't)

So many Matter dey wey I fit yarn
Like...

Monkey dey work
Baboon dey chop ooo
Abegi make una give chance

But uhm...

God punish teacher
Wey talk say make i dey find X
Instead make i dey find money
Make i fit buy benz

Who no like better (arrhh)
Show me who no wan flex
Who no wan be oga sir
Who no wan dress

Tell me who no wan be a young billionaire
Fake friends everywhere ring the alarm
Because you pick small money my guy begin sly us
Nack my geh for back kon here kon dey form righteous


Thunder fire you

For all the lies you told me

Thunder fire you

For when you cheated on me

Thunder fire you

You never did deserve me

E no go better for you

So thunder fire you...

...And your friends