SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Thunder Fire You (Oooshadaddae Remake)
by
Ric Hassani
Back
Lyrics
Intro>> Baebay Are you ready? (Adlib -hmmmmmmmmm) I go by the name Oooshdaddae (call me Bayon kay) A lot of things we gotta talk about bro Yeah (Yeah Yeah Yeah) Different tory From those I call my hommie My matter lon so fe lo mi But when they see me Dema smilling like say dem get love for me But deep down Shebi iro ni You give five You won take twenty Dem dey there dey judge my case Shey dem know what'a bad man face See mama told me Only those wey dey for me Ni kan wa l'okan mi (Adlib - yeah yeah yeah) Aiye toto ni Aiye Akamara Aiye choko ni (yeah yeah yeah...) Thunder fire you For all the lies you told me Thunder fire you For when you cheated on me Thunder fire you You never did deserve me (FOR ALL THE THINGS YOU DO TO ME) Yeah... So thunder fire you ...And your friends Yeah...Uhnn Ooosh...Yeah This one na A Lil piece of my mind To those wey go dey smile to us But deep down don't really vibe to us Following our every move Monitoring my timeline But don't comment on what I posted When I call You go laugh when you pick up When I drop the call You turn venomous Viper You carry one spoon come say make i kon chop Bros drop format you no wan gree drop See this life Brother man na -turn by turn We must to make am -one by one You wey dey hold person back make E dey dark No forget, my guy No be only hin no go see the Sun I'm trying to keep it calm (but I still can't) So many Matter dey wey I fit yarn Like... Monkey dey work Baboon dey chop ooo Abegi make una give chance But uhm... God punish teacher Wey talk say make i dey find X Instead make i dey find money Make i fit buy benz Who no like better (arrhh) Show me who no wan flex Who no wan be oga sir Who no wan dress Tell me who no wan be a young billionaire Fake friends everywhere ring the alarm Because you pick small money my guy begin sly us Nack my geh for back kon here kon dey form righteous Thunder fire you For all the lies you told me Thunder fire you For when you cheated on me Thunder fire you You never did deserve me E no go better for you So thunder fire you... ...And your friends
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register