CORRECT LYRICS

Lyrics : Greatest (God of Shutdown)

Dem say to blow e go hard o
Sey many tinz go fall your hand
But me I know sey God no be man
E yeahhh
See me I no fit shout o
See many blessings all around o o o
I know sey God no be man

And even when the rain dey fall
You be my sunshine
And when You go with me
Omo na shutdown
One thing I know be sey
God no be man
E yeah yeah

So I sing
Oh oh oh God
Oh oh oh God
You are the Greatest
Yes You are

So I sing
Oh oh oh God
Oh oh oh God
You are the Greatest
Yes You are