SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Greatest (God of Shutdown)
by
GoodGirl LA
Back
Lyrics
Dem say to blow e go hard o Sey many tinz go fall your hand But me I know sey God no be man E yeahhh See me I no fit shout o See many blessings all around o o o I know sey God no be man And even when the rain dey fall You be my sunshine And when You go with me Omo na shutdown One thing I know be sey God no be man E yeah yeah So I sing Oh oh oh God Oh oh oh God You are the Greatest Yes You are So I sing Oh oh oh God Oh oh oh God You are the Greatest Yes You are
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register