CORRECT LYRICS

Lyrics : Vision 2020

Siri ben den den
Chee
Hmm, na me day sing song
Hmm
Bella Shmurda, Oh, Yeah
Hmm, O yeah

Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler
Tomorrow get belle o
I don cry, I don pray, I don sing to my God o
Sey na which day man go popular
Karaye ma fi mi she ye ye o'

Ghetto Boys, we hustle, vision 2020
Our government dem promise
You know sey boys go chop, everyday we starving
Hunger in the city

Mama called me sey Chinedu is balling
What are You doing son?, You're dulling
4 years in LASU is really nothing
Better get that money son. oya start

Omotena call me sey she don get belle
My man papa must to not hear
I been thinking o, I been thinking o
I been thinking o I been thinking
Moyawo lowo Lati,
I go Alaba, I buy lappy
I hustle for 6 months, I no get Money
Shoutout to My N***a wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved
I tell my n***as so we get them solved
So we get them solved

Yeah eh

I just wanna see my friends in the Range Rover
When I pull up in the phantom, tell them b*t*hes it's game over
Popping pills n tha perc, I was chilling on the coda
Doing things I like
She watched the Poco dance, Calcu master
This is the lifestyle, Bella Shumrda
Everyday me Ganja, Everyday me Ganja

Aje wole mi, aje
Owo wole me , owo
Ire wole mi ire
Aje wole aje
Owo le me owo
Ola wole me ola, ire wole me ire
Ghetto Boys we hustle, vision 2020
Our government dem promise
Light go dey, road go good, water go good
Water go flow, everything na scam
Na scam, na scam
Light go good, water go flow
Everything na scam

Vision 2020 ah, Vision 2020 eh
Dem do this, dem do that