SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Vision 2020
by
Bella Shmurda
Back
Lyrics
Siri ben den den Chee Hmm, na me day sing song Hmm Bella Shmurda, Oh, Yeah Hmm, O yeah Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler Tomorrow get belle o I don cry, I don pray, I don sing to my God o Sey na which day man go popular Karaye ma fi mi she ye ye o' Ghetto Boys, we hustle, vision 2020 Our government dem promise You know sey boys go chop, everyday we starving Hunger in the city Mama called me sey Chinedu is balling What are You doing son?, You're dulling 4 years in LASU is really nothing Better get that money son. oya start Omotena call me sey she don get belle My man papa must to not hear I been thinking o, I been thinking o I been thinking o I been thinking Moyawo lowo Lati, I go Alaba, I buy lappy I hustle for 6 months, I no get Money Shoutout to My N***a wey dey sub for me A problem shared is a problem solved I tell my n***as so we get them solved So we get them solved Yeah eh I just wanna see my friends in the Range Rover When I pull up in the phantom, tell them b*t*hes it's game over Popping pills n tha perc, I was chilling on the coda Doing things I like She watched the Poco dance, Calcu master This is the lifestyle, Bella Shumrda Everyday me Ganja, Everyday me Ganja Aje wole mi, aje Owo wole me , owo Ire wole mi ire Aje wole aje Owo le me owo Ola wole me ola, ire wole me ire Ghetto Boys we hustle, vision 2020 Our government dem promise Light go dey, road go good, water go good Water go flow, everything na scam Na scam, na scam Light go good, water go flow Everything na scam Vision 2020 ah, Vision 2020 eh Dem do this, dem do that
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register