CORRIGER LES PAROLES

Paroles : Holla My Name (Remix)

Iyeh eh eh eh eh
This is the music
Iyeh eh eh eh eh
Dem dey holla my name ooooo
Iyeh eh eh eh eh
Dem say victor morgan ooooooo
Iyeh eh eh eh eh
America Canada Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan

Eh
This is victor Morgan
Coming to the people
Let them feel the joy music brings
All over the world
Dem dey holla my name
None of them can beat my game
No doubt na me get the fame
I know say God no go put me to shame
If I tire, I go refire
Everyday I dey go higher
Higher higher higher higher
I dey spark like electric wire
Wey dey make all of una dey wonder
Wonder wonder wonder wonder
Go to East and West
And Canada, Asia, dem people
Dem know about me
Ha Ha Oh Oh
Preacherman
And Love and Happiness that he gave
That is what me come to bring
America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan

Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan
TENI
Eeeeeeeeeh
Teni
Teni
Teeeeeeeeni Ye ehhhhh
All the way from Nigeria to America
I dey ball I dey go I no need visa
I dey travel down to antlantica
Dem no fit catch me
Dem no fit catch me yooo oo
Everywhere I go ooooo
Dem dey hail me so ooooo
I don dey go ooooohh yeah
Shey you see my logo
Shey you see my logo
When dem see my form
Dem say I don win lotto
America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan
My people sew your cloth according to your size
Do not envy no one oooooi
All the evil bad belle dem
Who try to put God people under pressure
You no know say
You dey waste your time
Who God bless, let no man destroy
I live my life, I live it humbly
This is my time to rise
This is my time to shine
No envy me say I get pass you
Pray for your own time to come
No one can stop the light to shine
When light comes, darkness disappear
Wicked man can never see paradise

Wicked man can never see the light
Good Man will surely see paradise
Good man will surely see the light
Woyi
America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor x16
Mor Gan
Dem dey holla my name
America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor x16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor x16
Mor Gan
Dem dey holla my name o
Dem say victor morgan ooooo
Iyeh eh eh eh x2