AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Holla My Name (Remix)
par
Teni
Retour
Paroles
Iyeh eh eh eh eh This is the music Iyeh eh eh eh eh Dem dey holla my name ooooo Iyeh eh eh eh eh Dem say victor morgan ooooooo Iyeh eh eh eh eh America Canada Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor x16 MorGan Dem dey holla my name Mor x16 MorGan Eh This is victor Morgan Coming to the people Let them feel the joy music brings All over the world Dem dey holla my name None of them can beat my game No doubt na me get the fame I know say God no go put me to shame If I tire, I go refire Everyday I dey go higher Higher higher higher higher I dey spark like electric wire Wey dey make all of una dey wonder Wonder wonder wonder wonder Go to East and West And Canada, Asia, dem people Dem know about me Ha Ha Oh Oh Preacherman And Love and Happiness that he gave That is what me come to bring America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor x16 MorGan Dem dey holla my name Mor x16 MorGan TENI Eeeeeeeeeh Teni Teni Teeeeeeeeni Ye ehhhhh All the way from Nigeria to America I dey ball I dey go I no need visa I dey travel down to antlantica Dem no fit catch me Dem no fit catch me yooo oo Everywhere I go ooooo Dem dey hail me so ooooo I don dey go ooooohh yeah Shey you see my logo Shey you see my logo When dem see my form Dem say I don win lotto America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor x16 MorGan Dem dey holla my name Mor x16 MorGan My people sew your cloth according to your size Do not envy no one oooooi All the evil bad belle dem Who try to put God people under pressure You no know say You dey waste your time Who God bless, let no man destroy I live my life, I live it humbly This is my time to rise This is my time to shine No envy me say I get pass you Pray for your own time to come No one can stop the light to shine When light comes, darkness disappear Wicked man can never see paradise Wicked man can never see the light Good Man will surely see paradise Good man will surely see the light Woyi America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor x16 MorGan Dem dey holla my name Mor x16 Mor Gan Dem dey holla my name America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor x16 MorGan Dem dey holla my name Mor x16 Mor Gan Dem dey holla my name o Dem say victor morgan ooooo Iyeh eh eh eh x2
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire