CORRIGER LES PAROLES

Paroles : Fear Life (Before Erigma 2)

Abeg
Paper paper paper paper
Eh God
I wan come burst everywhere again o
Wahala...
Make them hold me o
I wan craze o
Wetin dey happen now

You be fool
(You be Fool!)
Fool wey dey p*ss for body na e be you
(Na e be you)
You wey dey my DM dey beg for help
Just because say I no reply
Unto so I busy die
You dey my comment section now dey fool yourself
(Fool yourself)
Save him pictures make we find am go him house
(Where you dey stay!)
Inside him house na to punch am for him mouth
(papapa)
That e mouth wey him take insult the South
(Insult the South?)
You see the South
We taking over u know the hands
(You no the hands)
You no dey ask
F**k musicians na big craze
(big craze!)
Swap e comments then I dock am for him face
(tatata)
How we take cash am?
We chat am with baby ways
(Hello)
You want to f**k?
Burst him head bottle dey waste
For Insta you be bad man
Bad man wey dey sharp mouth
Package you dey Savage
If you see slap you go fear life
Real life no be drama
Distance no be lifetime
One day na one day
You go see life
You go fear life

Me wey dey see for here
I no be boy wey dey quick dey vex
But if I tell you say I go beat you
Eh I go beat you
Na so I be
I no dey talk wetin I no go fit do o
Because I no wan come dey make you go
Tell people say I talk this I no fit do am
I dey deliver
If I say I go beat you I go beat you

Him dey stagger dey go kresh
Hold am for me...
(hold am for me)
Wetin I do am?
Before I hold am money
(Hold am money)
Why e dey pain me be say na artiste like me
(I tire o)
Why e dey pain me oniovo listen to me
Iroko tree say when them cut am
No be the axe na e pain am
Wetin pain am be say the handle of the axe na wood
Na me and you dey the same struggle
But your faith be like e dey fumble
Na why God dey bless me
God dey change am for here o

No be my fault say you broke
Poverty na choice
Hustle o make you calls no go be like noise
Boys dey hiss say na money this one wan beg
Or spread your girl legs pa** you inside tinted Benz

For Insta you be bad man
Bad man wey dey sharp mouth
Package you dey Savage
If you see slap you go fear life
Real life no be drama
Distance no be lifetime
One day na one day
You go see life
You go fear life

Now who dey talk anyhow
So if you know say you dey misbehave
And you know yourself eh
You know yourself
Make you conscious yourself
Because if I hold you I go beat you
As I tell you say I go beat I go beat you
You know yourself
Eh I no wan talk plenty this morning
Nonsense!