AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Fear Life (Before Erigma 2)
par
ERIGGA PAPER BOI
Retour
Paroles
Abeg Paper paper paper paper Eh God I wan come burst everywhere again o Wahala... Make them hold me o I wan craze o Wetin dey happen now You be fool (You be Fool!) Fool wey dey p*ss for body na e be you (Na e be you) You wey dey my DM dey beg for help Just because say I no reply Unto so I busy die You dey my comment section now dey fool yourself (Fool yourself) Save him pictures make we find am go him house (Where you dey stay!) Inside him house na to punch am for him mouth (papapa) That e mouth wey him take insult the South (Insult the South?) You see the South We taking over u know the hands (You no the hands) You no dey ask F**k musicians na big craze (big craze!) Swap e comments then I dock am for him face (tatata) How we take cash am? We chat am with baby ways (Hello) You want to f**k? Burst him head bottle dey waste For Insta you be bad man Bad man wey dey sharp mouth Package you dey Savage If you see slap you go fear life Real life no be drama Distance no be lifetime One day na one day You go see life You go fear life Me wey dey see for here I no be boy wey dey quick dey vex But if I tell you say I go beat you Eh I go beat you Na so I be I no dey talk wetin I no go fit do o Because I no wan come dey make you go Tell people say I talk this I no fit do am I dey deliver If I say I go beat you I go beat you Him dey stagger dey go kresh Hold am for me... (hold am for me) Wetin I do am? Before I hold am money (Hold am money) Why e dey pain me be say na artiste like me (I tire o) Why e dey pain me oniovo listen to me Iroko tree say when them cut am No be the axe na e pain am Wetin pain am be say the handle of the axe na wood Na me and you dey the same struggle But your faith be like e dey fumble Na why God dey bless me God dey change am for here o No be my fault say you broke Poverty na choice Hustle o make you calls no go be like noise Boys dey hiss say na money this one wan beg Or spread your girl legs pa** you inside tinted Benz For Insta you be bad man Bad man wey dey sharp mouth Package you dey Savage If you see slap you go fear life Real life no be drama Distance no be lifetime One day na one day You go see life You go fear life Now who dey talk anyhow So if you know say you dey misbehave And you know yourself eh You know yourself Make you conscious yourself Because if I hold you I go beat you As I tell you say I go beat I go beat you You know yourself Eh I no wan talk plenty this morning Nonsense!
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire