CORRECTAR LA LETRA

Letra : Sweet mother

Sweet mother, I no go forget you
For this suffer way you suffer for me
Sweet mother, I no go forget you
For this suffer way you suffer for me

When I dey cry, my mother the carry me
She go say my pikin, weti you de cry oh
Stop stop, (Stop stop), Stop stop, (Stop stop)
Stop stop, make you no cry again oh hmm

When I won sleep, my mother go bed me
She go lie me well, well for bed oh
She cover me clothes, see make you sleep
Sleep sleep, amongo wamo oh
Oh oh oh oh, oh oh



(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

When I dey hungry my mother de run up and down
She de find me something wey I go tchop

Sweet mother ahn, sweet mother oh oh oh
Sweet mother ahn, sweet mother oh oh oh
sweet mother oh oh oh a gna wamo oh eh

When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instant wey I go die she die oh
She go beg God, God help me, God help me my pickin oh



(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

If I no sleep, my mother no go sleep
If I no tchop, my mother no go tchop
Ooh she no de tire

Sweet mother, I no go forgeting suffer wey you suffer for me
Anhhh sweet mother oh
Eh wo wo woo

Enema boma bum kobo kobo kobo
Me bom mamabone fop eba la éh
Enema boma bum kobo kobo kobo
Me bom mamabone fop eba la in éwo

Sweet mother, I no go forget you (I no go forget you)
For this suffer wey you suffer for me
Sweet sweet sweet mother
weet mother, I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me
A gna wamo oh, sweet mother
I no go forget you, sweet mother
hé, ho, oh, hé, ho, oh
Fop ba la

Sweet mother, I no go forget you (ma ding wa, ma gne e wa)
For this suffer wey you suffer for me (ma ding wa, ma gne e wa)
Sweet sweet sweet mother
I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me

Sweet mother oh, sweet mother oh I love you, me ko wou eh, mi yidi ma
Sweet mother oh, mengwe swe
Sweet mother, ma ding wa
Sweet motehr oh, je t'aime

Ouuh eh he
sweet, sweet, sweet
sweet, sweet, sweet
Sweet mother oh, oh