ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Sweet mother
par
Sandrine Nnanga
Regreso
Letra
Sweet mother, I no go forget you For this suffer way you suffer for me Sweet mother, I no go forget you For this suffer way you suffer for me When I dey cry, my mother the carry me She go say my pikin, weti you de cry oh Stop stop, (Stop stop), Stop stop, (Stop stop) Stop stop, make you no cry again oh hmm When I won sleep, my mother go bed me She go lie me well, well for bed oh She cover me clothes, see make you sleep Sleep sleep, amongo wamo oh Oh oh oh oh, oh oh (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); When I dey hungry my mother de run up and down She de find me something wey I go tchop Sweet mother ahn, sweet mother oh oh oh Sweet mother ahn, sweet mother oh oh oh sweet mother oh oh oh a gna wamo oh eh When I dey sick, my mother go cry cry cry She go say instant wey I go die she die oh She go beg God, God help me, God help me my pickin oh (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); If I no sleep, my mother no go sleep If I no tchop, my mother no go tchop Ooh she no de tire Sweet mother, I no go forgeting suffer wey you suffer for me Anhhh sweet mother oh Eh wo wo woo Enema boma bum kobo kobo kobo Me bom mamabone fop eba la éh Enema boma bum kobo kobo kobo Me bom mamabone fop eba la in éwo Sweet mother, I no go forget you (I no go forget you) For this suffer wey you suffer for me Sweet sweet sweet mother weet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me A gna wamo oh, sweet mother I no go forget you, sweet mother hé, ho, oh, hé, ho, oh Fop ba la Sweet mother, I no go forget you (ma ding wa, ma gne e wa) For this suffer wey you suffer for me (ma ding wa, ma gne e wa) Sweet sweet sweet mother I no go forget you For this suffer wey you suffer for me Sweet mother oh, sweet mother oh I love you, me ko wou eh, mi yidi ma Sweet mother oh, mengwe swe Sweet mother, ma ding wa Sweet motehr oh, je t'aime Ouuh eh he sweet, sweet, sweet sweet, sweet, sweet Sweet mother oh, oh
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse