CORRECTAR LA LETRA

Letra : Omo

Xema
Omo
I don too suffer men
(Omo omo omo)
Omo. (Omo omo omo)

Sress!!
(Yea)
Street hustling!!
(Omo omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo)
I don too suffer men
Jah feel ma pain
(Omo omo omo)
Omo. (Omo omo omo)
(Omo omo omo)
(Omo omo omo)
Yea
(Hmmm)
(Omo)
Omo I don too grind
Paper chasing
247 I dey grind
Baba na money dey na mind
Wetin remain for me na to cry
Oh Lord please 🙏🙏
Look at me now
Na small thing may I carry gun
I don too suffer
Omo this boy not fit to run
Cos when the music sef don too blow
Me I don too dey yarn
Ma head don do like aj kpaka
Omo. Na me no fit to like
Like akpaka bitters now
247 these nigxx don dey wait for me
Make I go come back for the town
With the geez
With the mansion
With the money wey I dеy find
So f**kin what they think
I want this money doublised
Musical lifе's what a seek
Boh a see none
Omo
Jah feel ma pain
Make you bless your son
Omo
This life
I don too suffer men
This life
Omo