ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Omo
par
Olamide
Regreso
Letra
Xema Omo I don too suffer men (Omo omo omo) Omo. (Omo omo omo) Sress!! (Yea) Street hustling!! (Omo omo omo) (Omo omo omo) (Omo omo) (Omo omo omo) (Omo) I don too suffer men Jah feel ma pain (Omo omo omo) Omo. (Omo omo omo) (Omo omo omo) (Omo omo omo) Yea (Hmmm) (Omo) Omo I don too grind Paper chasing 247 I dey grind Baba na money dey na mind Wetin remain for me na to cry Oh Lord please 🙏🙏 Look at me now Na small thing may I carry gun I don too suffer Omo this boy not fit to run Cos when the music sef don too blow Me I don too dey yarn Ma head don do like aj kpaka Omo. Na me no fit to like Like akpaka bitters now 247 these nigxx don dey wait for me Make I go come back for the town With the geez With the mansion With the money wey I dеy find So f**kin what they think I want this money doublised Musical lifе's what a seek Boh a see none Omo Jah feel ma pain Make you bless your son Omo This life I don too suffer men This life Omo
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse