ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Jaho
por
Kizz Daniel
Retornar
Letra
Vado DJ Coublon Krrii Jaho jaho Jaho jaho You dey do as them dey do Oga do wetin you know You better know who you are You better know who you are As you come this life alone Na so you go leave this life alone o You better know who you are You better know who you are Oro e lowo Oro e lowo olowo lo wa Oro mi lowo Oro mi lowo olowo lo wa He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de If you talk, you must to do And when you lie, you know the truth You better know who you are You better know who you are When dem say you don dey hold o Brother keep am on a low No let anybody know Na money go give fake sweetheart Oro e lowo Oro e Lowo olowo lo wa Oro e Lowo Oroe Lowo olowo lo wa He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse