SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Jaho
by
Kizz Daniel
Back
Lyrics
[Intro] Vado, vado DJ Coublon Alleluia o o Krrii Jaho jaho Jaho jaho [Verse 1] You dey do as them dey do Oga do wetin you know You better know who you are You better know who you are As you come this life alone Na so you go leave this life alone o You better know who you are You better know who you are [Pre-Chorus] Oro e lowo Oro e lowo olowo lo wa Oro mi lowo Oro mi lowo olowo lo wa He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya [Chorus] Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de [Verse 2] If you talk, you must to do And when you lie, you know the truth You better know who you are You better know who you are When them say you don dey hold o Brother keep am on a low No let anybody know Na money go give you fake sweetheart [Pre-Chorus] Oro e lowo Oro e lowo olowo lo wa Oro mi lowo Oro mi lowo olowo lo wa He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya Chorus] Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de Gbe mi di de o Gbe mi di de de de [Outro] Jaho jaho Jaho jaho jaho o o Jaho jaho Jaho jaho jaho o
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register