CORRECT LYRICS

Lyrics : Johnny (Remake)

Ho ah
Ehn
Habokoto bokoto eh
Selebobo pon the beat (Selebobo on the beat)
Yemi Alade
Ha**ani, oh yeah
Johnny leave me follow Cynthia (oh)
And I don’t know what to do (oh yeah yeah)
And he talk say I no do am (ah)
Like the way Cynthia dey do (oh yeah yeah)
Johnny give Uche belle (oh)
He talk say he wan marry Nene (oh)
Nwokem ke di fe neme (ke di fe neme)
Johnny mo, Johnny mo
I no leave you follow Cynthia
Yеmi, wetin you dey talk?
No be you wеy call my number
Telling me you want to f
I no give Uche belle
And I no sabi Nene
Yemi, ke di fe neme
Yemi mo, Yemi mo
Free me now, Yemi
Eh
Wetin dey do Yemi
Eh
Oh na na na na
Na me be Johnny
Eh
So, what are you telling me?
Fefe geme
I’m looking for my Johnny
I’m looking for my honey…(ya ya ya)
You telling me this, you telling me that
I say this is not for me
Johnny do me conny (Johnny)
Johnny do me conny (Jo-Johnny)
He’s doing me this
He’s doing me that
But I no go tell mummy (mummy)
He go Canada
He go Tokyo
Yesterday he say he dey Morocco
He dance disco
He sing Awilo
Na lie
Na lie, na Pinocchio
This one na gobe…ayakata
Original gobe
See me see wahala eh
Johnny leave me follow Cynthia
And I don’t know what to do
And he talk say I no do am
Like the way Cynthia dey do
Johnny give Uche belle
He talk say he wan marry Nene
Nwokem ke di fe neme
Johnny mo, Johnny mo
I no leave you follow Cynthia
Yemi, wetin you dey talk?
No be you wey call my number
Telling me you want to f
I no give Uche belle
And I no sabi Nene
Yemi, ke di fe neme
Yemi mo, Yemi mo
Free me now, Yemi
Eh
Wetin dey do Yemi
Eh
Oh na na na na
Na me be Johnny
Eh
So, what are you telling me?
Fefe geme
See this girl, see this girl
See this girl no be so
You dey follow me for my house
You wan tell me say you no know
You are jonzing, you dey smoke something
Tell me now, did you smoke something?
When I saw you last night chilling with Ebuka, did I say something?
You been calling my phone
Na you give me your BB pin
Now you wan come to dey form like say only me bin dey toast you since
You wan put me for gobe
No go work
Original gobe
See me see wahala eh
Johnny leave me follow Cynthia
And I don’t know what to do
And he talk say I no do am
Like the way Cynthia dey do
Johnny give Uche belle
He talk say he wan marry Nene
Nwokem ke di fe neme
Johnny mo, Johnny mo
I no leave you follow Cynthia
Yemi, wetin you dey talk?
No be you wey call my number
Telling me you want to f
I no give Uche belle
And I no sabi Nene
Yemi, ke di fe neme
Yemi mo, Yemi mo
Free me now, Yemi
Eh
Wetin dey do Yemi
Eh
Oh na na na na
Na me be Johnny
Eh
So, what are you telling me?
Fefe geme
Eh
John, john, john, john, john, john, ah
John, john
John, john, john, john, john, john, ah
John, john
Ye-Yemi
Ye-Ye-Ye-Ye-Ye-Yemi
Ye-Yemi
Ha**ani