CORRECT LYRICS

Lyrics : Push The Limits

Na communion be the only bread wey I dey queue for
Dey thank God everyday for the blessings cause He too sure
I nor good pass boys wey must bomb before dem go fit chop
Na Grace dey help me secure the bags for my future
You see this money wey we dey find
Nor be we loss am - na house nor too good one kind
But one prayer i dey always pray for my mind
GOD bless me - I nor fit see my mate come dеy hide
I tell you thesе facts
If six cars dey sexier than six packs
Then the kind bar I won lift nor just dey for gym class
Not even bars from these raps
Not even pros from feedbacks
Not even the trips you get from eating up a big ass
(y O u D i G t H a T)
I show you how I’m living the dream
Buh nor dey hide dey observe me like who dey watch blue film
Treat me how you see me treat myself am a king
X I’ll treat you how you treat me yEaH that’s the thing
Yeah that’s the thing if you can’t control money
Boys wey don blow cash wey for blow them I know many
Everyday men Dey blow money wey suppose really blow them
On pu**y, drugs, clubs still yet no one know them
Na GOD say let there be light nor be NEPA
Who won help you nor go stress you so lookout for your helper
Nor ever let world people come dey tell you never
I kept pushing cause already know I’ll do better
Mi never had sh*t only had my dream and my sound
Always fantasized of getting paid in dollars and in pounds
The joy in knowing people vibe with the way i rap
Before you mention gavin they be screaming cracck


Wake up everyday feeling easy
Even when the bad days were dizzy
I’m driving into lekki feeling breezy
Let the traffic lights introduce you to the children of the needy
Some about the window
Some about the other car
Mother holding crying babies by the other other car
I mean I hate the fact that this is norm to me
Matter of fact this sh*t is dumb to me
It’s really dumb to me
See I know the lessons I learnt
Growing into a man
You can only feed the people if you’re
Feeding your plan
Like a giver is not a beggar
Know the place that you stand
You may have been there before
Know the place that you bend
And be the fire like me
In the place that you scan
And have them look up to you so much
All they faces are tanned
The sky dweller
My zone too hot for froze o
Your style atmosphere below the ozone
Catch me hanging at the XO base
With the VSO VSOP or XO Case
Catch me hanging at the XO base
With the VSO VSOP or XO Case