CORRECT LYRICS

Lyrics : Appreciation

From Nigeria to Dakar
Girl demma shaking their backa
Trinidad to Jamaica
Girls demma dancing labamba
All the way from Bayelsa to Australia
My music e dey boss up for panya
See the ay demma jamming nonstop
Shout out to my fans all over the world oh
Anywhere that we go
Nigeria to Soweto
Ghana to Morocco
See the people demma want *** oh
Eh oya aunty
Shake body with our mummy eh
Daddy jump around with our uncle eh
See as you dey jolly
No forget to make money eh
So you go spray our mummy
And our aunty for the party eh
Say we no dey play basketball
But our music my guy na **
E no get anywhere where we go
Where dem go say dem no dey feel am nonstopper
Eh heh
When we enter the place
Everybody dem dey scatter
I no use am to quench the daily
So thirstiness like say na pure water
From odubo the music go rush here
Enter bus from mali to ***
Dem dey hunger for the thing for Hungary
Dem dey chop am
The way dem chop garri
No be small thing oh
Fine fine girl up on the burning dance floor
Eh eh, I say thank you for the Love
What else can a brother ask you for
Music in my thinking (2x)
From Benin to Burlington
Music in my thinking (3x)
From Naija to Washington
Dem dey hear me for their TV and their stereo
Shout out to my guys and my girlie oh
Thanks for the people who support me oh
I promise to never never let you go
See this sing e no get chorus
E don dey we don dey do am
See the people feel us
No be say na by our power
Na the blood of Jesus
Well I thank God for all the blessings given to us
Eh eh ***
Baby girl ***
Music in my thinking (2x)
From Benin to Burlington eh
Music in my thinking (2x)
From Naija ah ah ah