CORRECT LYRICS

Lyrics : Nobody Fine Pass You

Mix Naija entertainment
Wicked
Serimakaburi
Cla**ical boy
Olololololouh

You are feeling fly
Cause I no get kpa
You dey follow sugar daddies
No dey do jati jati eh eh eh
I dey wonder why
Baby do me like this o
You can do me like that o

Be loyal, be humble (popo ne)
No money na trouble
Oh baby no fumble (Nepo)
I love you, she no do
Na money dey open (Gbe body eh)
I'm feeling your hustle
With everything you do
Yea

At the end of the day
You know I love you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Oh baby no dey cackle
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
I no want no trouble
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
I no like trouble
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you

Baby me I know say nobody perfect o (Perfect o)
See every other day, you dey play me like ca**ette o (ca**ette o)
Say make I no lie, say make I no lie, you dey do me strong thing o
Gat me high like Pami o
Shawty you too sweet, girl I go need agbo jedi o
Call me when you're ready o
Shogbon mi, gbon mi
You too fine but you get bad character
Any man wey enter must to get debit wahala
Be loyal, be humble (popo ne)
No money na trouble
Oh baby no fumble (Nepo)
I love you, she no do
Na money dey open (Gbe body eh)
I'm feeling your hustle
With everything you do
Yea

At the end of the day
You know I love you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Oh baby no dey cackle
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
I no want no trouble
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
I no like trouble
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you
Nobody fine pa** you

Chii
Be loyal, be humble (popo ne)
No money na trouble
Oh baby no fumble (Fi le kp0)
I love you, she no do
Na money dey open
I'm feeling your hustle
With everything you do
Yea
At the end of the day
At the end of the day you know I love you
Wicked
Spyrit mix