CORRECT LYRICS

Lyrics : People Dey

Just give me the mic and let me speak
Just let me be and let me live my life (live my life)
Gi- Give me the mic and let me speak my mind
Just let me be and let me live my life

People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Some of them fine, some of them no fine, no just like me
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Bad as e bad I go live my life, I go faaji
People dey

Shebi I get mouth I go talk
Na God e give me I go use am o
Shebi you get yansh make you shake
Nkechi no send oya use am o
Everybody wey dey talk
If you righteous oya stone am o
As say everybody go dey judge
But if pesin do well dem go bone am o
Lighters up in the air
No send dem, make them care
Live my life to the fullest
And I dey give them jam in the ear
And to thank God you no go gree
Badman say you no believe
Which kain pesin come be this
Na then I know say eh