CORRECT LYRICS

Lyrics : Jamboree

Zagawhat
It's your boy Eazi (ye)

I remember the day
Wey I dey tell u sey we for dey
U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan

I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan

Oya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

When u dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today
I no go commit adultery oo
That na true
‘cause me I'm with you all the way
That kind cruise

Oya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper