CORRECT LYRICS

Lyrics : Later

(Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone)


Baby wait oo ee
Everything be time
Baba God dey work oo ee
This life no be race oo ee
3nti mede3 baay3 aa
Don’t be stress oo baby
Everything go source my baby eeeh
Naa Nooley, you no my life go be better
Don’t you leave me here today
And come back later
Oh! Yeah, Naa Nooley odo weide3 m3nkyele
Don’t you leave me here to stay
And call me laaaater!


Dzibordi love me ee love me ee
Aaa e love me ee don’t call me later
Dzibordi love me ee love me ee
But if you leave me here alone
Wune love me ee don’t call me later

Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone


Girl if you want to go!
Tell me make I know
But don’t you come and call
Well, I thought you say you dey wan’t my doe
Oh my baby mo ooh
Why you do me so oo
Well, come see
When I turn big man for the country
Make you no dey try call Me honey
I no go give you one cedi baby
But, if you go dey, I go dey
No be today, wey adey play to make ma baby
Oh! Odo be my babe
See you now feeling me


Dzibordi love me ee love me ee
Aaa e love me ee don’t call me later
Dzibordi love me ee love me ee
But if you leave me here alone
Wune love me ee don’t call me later

She no fi leave me

Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone