CORRECT LYRICS

Lyrics : 2010 Light Up

When we ask our government o
When dem go give us light
Dem say na 2010
We don dey wait 2010 since then
But now the waiting must end
Cos 2010 don show oh oh oh
Oh oh oh
I want to be like moses,eh
Show my people dem to the promise land
But then i notice something
People wey try am don dey underground
I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this government people
Rise up naija
Raise your apa
Tell thеm you are tired of the еvil
E don tey wen fela don go o
E don tey wen fela don go o
So the leaders are after the dough
Choose themselves like mini mani mo
Tumbo tumbo baskelebe
See dem eye like dey shak kelebe
See dem pickin dey comot kelebe
Poor man pickin dey rush olele
I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this government people
Rise up naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
Ehn ehn gbogbo owo lo n kolobi
Won de tv won soro gidi
Se wo ni,s’emi ni
A mo na gidi
We dey follow follow dem like zombie
Shey na today(na today)
Wey we dey wait(we dey wait)
Go buy candle….go buy candle
Shey na today(na today)
Wey we dey wait(we dey wait)
E lo r’abela
E lo r’abela o
I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this government people
Rise up naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
Yes boss,m.i with the flow boss
No more yes bosses its no boss
No boss so long you scope us
Why you eat green like locust
So your ma**es live low cost
Hunger,poverty choke us
You say there’s a new plan for us
There’s no light,how you gonna show us
All man just fighting,thinking,fuel rising ,money sinking
Phcn so blinking, phcn to the fighting
I keep on singing, writing
People voting, we coping
Country broken, leaders heartless
Open my eyes, still darkness
Its about that time that i spit that rhyme that can touch that mind
Who can tell that friend who can take that stand we can reach that end
Put your lighters up
They can't fight us down
Light up naija this 2010 the futuristic sound
Cos 2010 don show oh oh oh
Oh oh oh
I want to be like moses,eh
Show my people dem to the promise land
But then i notice something
People wey try am don dey underground
I see dem i ja
Look dem from far
Me i fear this government people
Rise up naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
*****
Shey na today(na today)
Wey we dey wait(we dey wait)
Go buy candle….go buy candle
Shey na today(na today)
Wey we dey wait(we dey wait)
E lo r’abela e lo r’abela o