CORRECT LYRICS

Lyrics : Baajo

Ayy ayy ayy ayy ayy yo D3mz, pick it up

Abi you want make I turn to you tonight?
Shey you dey want company yeah yeah? (Company yeah yeah)
I picture the things I go do to you tonight
You for sure dey run from me yeah yeah

Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oh
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oh

Kɛ cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Girl bra bɛgye (Chochorike cho cho)
Afiefoɔ nyinaa aso bɛte (Chochorike cho cho)
Mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ (Chochorike cho cho)
Latex yi oh (Ke Cho)
I no even do nothing to you
So why you wanna leave oh?
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oh (Oh na na na)
Baby girl baajo (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
No motromojo
Now if you say you want me (Joe- Joeboy pon deck)
Odo mɛntwe wo nan ase oh

Baby don't you leave me, don't go
Ma sare, ma lo
Ma salo, oh no
I no go delay, joo ma fo
Only you dey, I no get backup
When I wake up in the morning na you I dey first call
And I don't really wanna break up
I want to make you my last bus stop
Oh na na yeah (Yeah yeah yeah)
Wetin e go take?
Wetin you want make I do again?
You for reason my pain oh
Oh baby ayy ayy

Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oh
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oh
Kɛ cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
Chochorike cho cho (Ah ah ah ah ah ah)
Kɛ cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
Chochorike cho cho (Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy)
Chochorike cho cho (Ah oh na na)

Ground up chale