CORRECT LYRICS

Lyrics : I Do

Chorus
These shall remember, I can give you everything you want
If you say I do, if you say I do
My rich friend dey tell me say
He go show me say he get money
If I say I do, if I say I do
Why I go do if I no do juju
I no fit say I do, just for you (oouuu)

Verse 1
Ahn
What wrong with him, don dey do like small pikin
See your mouth reeking of squadron and gin
Judgement in the eyes, dey reason all my sins
Him na real life, real bad goes
Talking my sh*t, yeah I’m a real ass hole
Dirty girl here, I’m passed those and passed
Winning for the cash flow
My weakness is big yansh though (ahhaan)
No be small thing, the na grooving all, No be small fling
The rock wey dey my mind no be small ring
Was gonna put her above things, Marry her and have four kids
I dey reason am one night when I don drink
I say my mind; say my mind oya come see
What shall it profit a man to find a dream girl but end up with no dream?