CORRIGER LES PAROLES

Paroles : Wettin Dey Sup

Fu-fu-fu-fu (Oh)
Funkula

I no be one of those men wey dey fear toto f**k yash
Check am, na kpakoro pa
Me I know say everybody got to die one day
Buried six feet under coal tar

Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup

As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own
Una no know wetin dey come
You're waiting in vain
I'm overtaking again

Start to dey dance
Put your cap to the back
If you know, say "na kpakoro kpa"
'Cause I came with the gang
Dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddy man
'Cause I wise like elderly man
If you no think am well, you go hang
Dem go wan carry chance
Wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans