CORRIGER LES PAROLES

Paroles : I Go Pay

Oga Ndi oga Entertainment
Hmm yeh
Emiboy rightnow
Yeh Teni Makanaki

Odoyewu
Shey na u be the girl wey dey light up my fire
(Light up my fire)
Where u dey, i dey craze for your matter too
Makpami O
Omoele you know i love you
(You know i love you)
Makpami O
And i promise to always dey for you

How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
Cos you' driving me crazy

How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay