CORRIGER LES PAROLES

Paroles : Alright

Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah
Andre pon d setting lo se le yeah Yeah
Make i tell you as e dey go
Nothing smooth for this life wey we dey go o o o
Make i tell you as e dey go
We just dey push as dey come as e dey go o o o
All my people wanna know
All the money wey you collect where e dey go o o o
I get one life wey i go live o live am to the last and live am to the fullest
I get one life wey i go live o live am to the last and live am to the fullest
Omo britico your body is pretty cool and i know you want this
I know you really do yeah
Omo britico your body is pretty cool and i know you want this
I know you really do yeah
Wait Wait Let me tell you real story bout me mandem in the ghetto
I say wait wait all my boys working working working working working
For the motto yeah

Mo ni Ko wait
If i tell you as e dey go e remain small make i
Cry oi oi i
Pain dey for body but we no go dey show
All we do is Smile oi oi oi i
Boys dey vex Boys dey para o
Ask my sister , sister bimbo for mokola
Kosowo rara Kosi kala
I don dey lose faith i no fit deny am o
Make i tell you as e dey go lori t**i
Zobo eye no more no more no more pity
Girls sef dey bone omo wan ti street yi yeah
Politician carry our money run OSANLE
Every f**k goddamn f**king years different manifesto follow come o
All the men wey dey for top dey no carry all the youngins
And you tell us say make we no indulge in bad acts
Tell me why we no go do una the strong thing
But egbon i a**ure sey we go make sef last last
Good vibes all we need yeah even if e dey pain me
I believe say we go dey reach there
Bope Boya we go attain it
LAST LAST WE GO DEY ALRIGHT O
LAST LAST WE GO DEY FOR LIFE O
LAST LAST WE GO DEY ALRIGHT O
LAST LAST WE GO DEY FOR LIFE O
Ebami dupe lowo mummy mi
Ebami dupe lowo mummy mi
Always on my grind and always on the move
Always looking for the Paper , Looking for the juice
Koseni to mo la Kodeseni to mo way yeah
No be person to mo iwe no be person lo mo way yeah
Take it slow from me na me and oxlade on the roll take it from me
And i know you really want me
And i know you really do my baby yeah yeah yeah yeah yeah
Steal up our money Steal up our portion
Steal up all the things wey we go dey survive on
Steal up our money Steal up our portion
Steal up all the things wey we go dey survive on
Steal up all steal up all the money
Steal up all steall up the money
All we do is cry oi oi i