CORRIGER LES PAROLES

Paroles : Naughty by Nature

(Burna) Yeah, shawtie
N-N-Naughty, yeah, yeah
Yeah, shawty (Funkula)

Hey I wanna see fine keles, come jam for me
Not the ones, wey dey form Instagram for me
Say God damn you no go fit, handle me
God go punish, whoever no gbadun me
Because I know that I'm the bigger man
Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh)
'Til today I dey the same because I can't change
I be naughty by nature, I be gang-gang

Now your girl, she say she like the way my chain bling
I be king, so me and you no be the same thing
No be me, na God, do am no dey blame me
As you see, I jejely dey for my lane men
Remember when I used to hope and pray for change, men (Yeah)
As in any little petty cash change men (Ooh)
Just to get a ride back to the main land (Yeah)
Now when they see the double R, Im like "Amen"
Come make I give you tori
When nobody know me
When I dey run from police
'Cause if dem catch my kpoli
Den dem go barb me goris
Give me quit notice
Carry me go, oh