AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
#Wo Cover
par
KO-C
Retour
Paroles
Hey Gimme the mic you Yo seee Some pipo telling me say make i drop bars tho Because they like to see the way am twisting so Generaly some rappers them realy got sick flows I go give them medication cos they too slows That ya small foot dem no go fit my shoe size foe No di bite meat way you no fit chew bro I no dey here for impress I wanna make some doh I di shit for toilet but still di shit for poh No be by age way you go respect Some pipo telling me say I di copy At the same time tell me what you expect When the very people wanna be like KO-C And if you respect talent you go live long We no be mate cause everybody fit write song And I no care if you be Baboon ou Kingkong Anybody fit be king Kong for he kindom Wuna di compare Samsung or Nokia There's no match in the game I swear They be Nathalie am Coco Emilia Eh Gimme the mic yo Respect to my fans thank you
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire