SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
#Wo Cover
by
KO-C
Back
Lyrics
Hey Gimme the mic you Yo seee Some pipo telling me say make i drop bars tho Because they like to see the way am twisting so Generaly some rappers them realy got sick flows I go give them medication cos they too slows That ya small foot dem no go fit my shoe size foe No di bite meatĀ way you no fit chew bro I no dey here for impress I wanna make some doh I di shit for toilet but still di shit for poh No be by age way you go respect Some pipo telling me say I di copy At the same time tell me what you expect When the very people wanna be like KO-C And if you respect talent you go live long We no be mate cause everybody fit write song And I no care if you be Baboon ou Kingkong Anybody fit be king KongĀ for he kindom Wuna di compare Samsung or Nokia There's no match in the game I swear They be Nathalie am Coco Emilia Eh Gimme the mic yo Respect to my fans thank you
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register