AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
GLORY (The Genesis)
par
ERIGGA PAPER BOI
Retour
Paroles
If I tell you my life how I take reach here You no go believe who dey there abeg bring Chair One polo, one Jean, rotten palm slippers 12 years old I don stop to de sleep house Ring the bell 12 o’clock suppose be breaking time But to me and Kevwe Omo Na taking time Tear people school Bag remove them belongings Deep down I don’t know what I’m becoming Headphone for my ear one old Walk man De jam 2pac of course I no get work naw Morning till night we de area de gamble De struggle Police wear us government bangle (Handcuffs) My role model that year Na them bros Ogbe Na when e die I know say na ole ole (armed robber) Community de find us we de Bush de kush Officer relax, you never know who you de push (Chorus ) If not for Jehovah, my life would have been over Na baba God de bless me oh e de bless me oh I no be super man oh but my life de him hand oh Na baba God de bless me oh e de bless me oh VERSE 2 (Rap) When I tell them my dream dem go start to laugh Erigga relax who don blow with rap for Waff Okere prison de come you go soon join your boys But deep down I know say the world go hear my voice From streets to streets de kpuff who talk say e dope (rap battles ) Erigga good the problem be say e broke So when time reach to chose Bible or Riffle I chose Bible (skunk wrapped shaped like Bible) flood the back streets with kpo (weed) Money start to enter I begin book session More video, more show less police station No more police statement now Na account statement Call dem obor ( his boys) how far how una make that payment (Chorus) VERSE 3 (Rap) Na the moral for the story give up no join E fit de hard now country man stay on point Fail to plan my brother Na plan to fail Who go better go better Na tay e de tay No be stone you de cook my brother Na beans When e done tear everywhere like rugged jeans I don see men hammer I don see men broke To the point them no fit even fit buy gbana smoke Who belly full go hungry my brother where you Na brain Broke today your men go throw away you Money de but I de grind like up coming Anything when make me fall e no go funny CHORUS TILL FADE
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire