CORRECTAR LA LETRA

Letra : Let Dem Kno

Bam bam pass me the right lighter
Wetin i do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir

Shey you know say i sexy Kpa
Every time we dey wound them sha
Baby sho 10 wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner


Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
3nhw3, 3y3 wo f3
If i do dem go talk o
No fear, no rest

I dey put all for my hustle o
Your Oga no pass ma Oga o
Hustle for streets now we to the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Likе ma matter oo
Now they go dey feel am for Gbakpalaja o
Baby you for show body likе ibi dem, dem go flex on you
Opana no get money but opana say ibi the root of evil
Ewoo, ewoo show them, ewoo
Me just want fly tonight, me just want high tonight


Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know

No go dey for corner
Go carry last man o
Yeah, if you dey see me dey flex, omo make you
No para
Alaye say en go pay, what is the matter
This is a serious something and i no come to play
Play, play
When i dey give them something edey sweet like

Orekekey
No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, i go kill dem taya
Monkey go market, if eno come back egon that
One na yawa
Baby sho 10 wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o