CORRECTAR LA LETRA

Letra : Unconditionally

I’ve been trying to let you know
That girl i got you so put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control

I don’t need lighter
Girl you body blaze
Honey , unconditionally you high me

Your body fire
Your body blaze
Honey, unconditionally you high me

Yeah, can’t wait to see you again
When you not around
My heart go dey ache e go dey pain
I don finish iboprophane
Every pharmacy for my area don sabi my name
I don tire to dey complain
My doc no wan see me anymore
He thinks that I’m in insane
Naijabet chop my money
I no even feel anything
Omo shame no dey
Na you wey dey occupy my mind
I no understand but na you get the under wey i stand
E come be likes say i dey mad
People come dey look me like kanye when we dey wear maga heart
You keep making me better
That’s why i’d never
Try to replace you with another
I’d always be your shotgun
Ride to the end with you
Till the wheels fall off
I know that i made a couple of decisions that im not proud of
So i knew i had to buckle up and my money doubled up
Though I’m more concerned about all of that feeling that you buckled up
Don’t wanna f**k sh*t up
Cos what we got is so beautiful
Girl i been there done it all
I don’t want nothing from none of this girls
Mehn girl na you go always be my number one