CORRECTAR LA LETRA

Letra : Cross My Lane

Well if you wan challenge me, challenge me direct
No be the one you go dey go through corner
No dey go through corner
Block me straight, No dey go through corner
This guy- wan dey- run mad- package
No go- try am- i dey savage

I no dey play with my baby (Ah I don't play with my baby)
I no dey with lover
I no dey play with my baby (ko ma ni funny oh)
I fit release my dog (woof woof)
Eh
She’s my girl, my girl (My girl)
Since I've been falling (Baby Girl)
This one I’m dying for (Hmm I'm dying for)
She’s the best no compare
Her smile is for me (Fine Girl)
For this girl I'll shoot and run (Shoot and run)

Eh
Make you no cross my lane
Make you no cross my lane, make you no
Make you no cross my lane brother
Make you just dey your dey
Make you just dey your lane
Make you just
Make you just dey lane brother
Oma jeya (Are you mad)
Ode feri werey (You go chop am)
Omo jeya (Are you really mad)
Ode feri werey (You dey mental)
Oma jeya ah ah
Ode ma ri werey
Oma jeya (Okay)
Ode feri werey

Abeg it's okay
Na who fault
And when then ?
And so what ?
Oloje
Ariwo po
Carry yourself commot jor, I no for
Me wey still dey look at the back I never make any pa**
I never give am the lamba-baba (oh yeah)
And even though she gimme the eye
I never take my chance I still dey look at the character-ta
But I no go fit dey do like bala
Make any broda use me dey do shakara (Can you Imagine)
Shey you say you want dey show man-power
Today na today you go feel my para (Oya come)
No be my fault say she like my vibe
Look me right in the eye say make I capitalize (One time)
You get lucky say I dey with my guys
I’m feeling nice and I no dey like carry my size (I no like that one)
Oma jeya
Ode feri werey (Ode feri werey)
Omo jeya
Ode feri werey
Oma jeya ah ah
Ode ma ri werey
Oma jeya
Ode feri werey

Oya gbo
I no dey play with my baby
I no dey play with lover
If I catch you, e no go funny
I fit release my dog
No go there, no go there, no go there, no go there shogbomi
Malobe, malobe, malobe, malobe bobo
Dangerous
This girl is dangerous
I might be generous
But for my girl I'm dangerous
I'm dangerous ooo

Oma jeya
Ode feri werey
Omo jeya
Ode feri werey
Oma jeya ah ah
Ode ma ri werey
Oma jeya
Ode feri werey
Ko ma ni funny oh
Woof woof