SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Emeka
by
Drake
Back
Lyrics
Ahh. ......Bman (Verse1) On a sunday morning so ....... Naso I enter see say people gather so........ Papa Emeka just dey “bone” He tell me say see hey wetin Dey happen so........ Oh nooo.. My pikin done goooo Him mama Dey shout Him neighbor’s Dey scream igbwolamo ....... Wetin kill Emeka so I waka left waka right I never know........ (Chorus) x2 Eddie Quansa e Bia o bia o Eddie Quansa e Bia o bia o Izu nkama Na ne gie Bia o bia o (Verse 2) Dey tell me say the thing first the make am slow Dey tell me say the thing c*m Dey make am choke Dey tell me say the thing c*m Dey make cold But I Sure say no booze I sure say no be smoke I tell Emeka say dis matter no be joke I tell EMEKA say dis thing go make am broke ... I tell EMEKA say make him come dey go Cause e be like say the thing done dey make am Jonezz... Make he no be say he take over dose Because Him mama go cry Him neighbor go scream igbwolamo Wetin kill Emeka so I waka left I waka right I never know...... Back to chorus.........? (Bridge).... Na watin kill Emeka so I waka right I waka. Right I never know.......
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register