CORRECT LYRICS

Lyrics : Emeka

Ahh. ......Bman

(Verse1)

On a sunday morning so .......
Naso I enter see say people gather so........
Papa Emeka just dey “bone”
He tell me say see hey wetin Dey happen so........
Oh nooo..
My pikin done goooo
Him mama Dey shout
Him neighbor’s Dey scream igbwolamo .......
Wetin kill Emeka so
I waka left waka right I never know........

(Chorus) x2

Eddie Quansa e
Bia o bia o
Eddie Quansa e
Bia o bia o
Izu nkama Na ne gie
Bia o bia o

(Verse 2)

Dey tell me say the thing first the make am slow
Dey tell me say the thing c*m Dey make am choke
Dey tell me say the thing c*m Dey make cold
But I Sure say no booze I sure say no be smoke
I tell Emeka say dis matter no be joke
I tell EMEKA say dis thing go make am broke ...
I tell EMEKA say make him come dey go
Cause e be like say the thing done dey make am Jonezz...
Make he no be say he take over dose
Because
Him mama go cry
Him neighbor go scream igbwolamo
Wetin kill Emeka so I waka left I waka right I never know......


Back to chorus.........?

(Bridge)....
Na watin kill Emeka so I waka right I waka. Right I never know.......