ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Shekere
por
Yemi Alade
Retornar
Letra
I see o bay! Yemi alade oooo I see o bay! Ma ma ma (wombolobo) I dey hear the sound of a tambourine o Talking drums and shekere combination (wombolobo) I see people under the tambourine o (wombolobo) Dancing like sey there's a celebration (wombolobo) Mama wa loko loko o Legbe odo Hmm baba ti sere lo ona I'm the only one at home All I want to do now is dance wombolobo So I lock up and keep kokoro labe kondo Waka enter weli well e dey happen uh yeah Come see small pikin ati iya arugbo dey dance Gbogbo eniyan so pe onijo kan be Moni mori monini ko da mi lohun Ile onijo pelegbe odo O ninu re eko network ati ija Mamawa loko loko o Legbe odo Hmm baba ti sere lo ona I'm the only one at home All I want to do now is dancing lonbon lonbon So I lock up and keep kokoro labe kondo Waka enter weli well e dey happen uh yeah Come see small pikin ati iya arugbo dey dance I see o be Legbe odo I see o be Mi Oni eni ko da mi lohun I dey hear the sound of a tambourine o Talking drums and shekere combination I see people under the tambourine o Dancing like sey there's a celebration Waka weli well e dey happen uh yeah Dance womobolobo Dance womobolobo
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse