ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Ebe God
por
Victor AD
Retornar
Letra
Keeny Ice: Keeny Ice; Né mè fùa ne nà fù; Victor AD: It's Victor AD nanana yeaaah; BRIDGE: ( Victor AD ) I wonder why them no dey see the things I see; Same reason they no believe in anything I say eeh; Nigeria to Ghana we balling overseas, aay; Wey they ask me say how I take get here; HOOK: ( Victor AD ) Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare; Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti; Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare; Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo; VERSE 1: ( Keeny Ice) I'm so blessed and I no fit deny; Say the, Grace wey dey follow me be divine; Though I be the 'I' in the middle of the grind; Ebe Sogbolisa wey dey back my shine; Dem surprise say I pull up in the S550; Doing return flights on first cla** tickets; My bank account balance on a 9 digit; I be Guardiola winning in another man's city; Wo sò vè ne gbɔwo le kɔ ʋu ɖe anyi be ma dzè anyi; Gake Yesu be ʋu aa ɖè wò tɔ awù nem èdzì kple anyi; Nyè be dziɖuɖu aa lã mè tem ne wo aba anyi; Wo do nugɔ dzo tà wo bù be nyea ɖè mè ya tsi anyi; Truly the street no be who first come; Amenye taking be grace be who stretch arm; Ok wait, hold up, just give me a minute, ebe success dey call I dey go pick come; Hook: ( Victor AD) Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare; Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti; Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare; Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo; VERSE 2: ( Keeny Ice ) Mè koe ɖo klò ta wò koe dà ɖe abɔta nem; Ne mè yoe lè xàxa mè aa etɔna nem, ɖelamem; É ɖe mɔ bubù nem He no make I follow them; Now I make loud wey I mute all of them; My whole team is ok no new friends; Clear road I no dey see dead ends; I remember when they talk say I no make sense; But now, my nonsense wey dey give dem sense; BRIDGE: ( Victor AD) I wonder why them no dey see the things I see; Same reason they no believe in anything I say eeh; Nigeria to Ghana we balling overseas, aay; Wey they ask me say how I take get here; HOOK: (Victor AD) Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare; Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti; Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare; Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo; Victor AD: Ebe God wey bring me here; Keeny Ice: From January to December I just keep counting chedda; Victor AD: Nyame n'aɖom nti; Keeny Ice: Be mi fue ne me de gbe ko emoame le gble; Victor AD: Ebe God wey bring me here; Keeny Ice: Everything I touch dey turn gold, blessings in ten million folds; Victor AD: Nyame n'aɖom nti ooo ooo oo OUTRO : (Two Bars) They say good things come to those who wait; But only things left by those who hustle; I'm here by God's Grace; And not by my muscle; My name still remains....Bars!!! END
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse