ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Push The Limits
por
Vector
Retornar
Letra
Na communion be the only bread wey I dey queue for Dey thank God everyday for the blessings cause He too sure I nor good pass boys wey must bomb before dem go fit chop Na Grace dey help me secure the bags for my future You see this money wey we dey find Nor be we loss am - na house nor too good one kind But one prayer i dey always pray for my mind GOD bless me - I nor fit see my mate come dеy hide I tell you thesе facts If six cars dey sexier than six packs Then the kind bar I won lift nor just dey for gym class Not even bars from these raps Not even pros from feedbacks Not even the trips you get from eating up a big ass (y O u D i G t H a T) I show you how I’m living the dream Buh nor dey hide dey observe me like who dey watch blue film Treat me how you see me treat myself am a king X I’ll treat you how you treat me yEaH that’s the thing Yeah that’s the thing if you can’t control money Boys wey don blow cash wey for blow them I know many Everyday men Dey blow money wey suppose really blow them On pu**y, drugs, clubs still yet no one know them Na GOD say let there be light nor be NEPA Who won help you nor go stress you so lookout for your helper Nor ever let world people come dey tell you never I kept pushing cause already know I’ll do better Mi never had sh*t only had my dream and my sound Always fantasized of getting paid in dollars and in pounds The joy in knowing people vibe with the way i rap Before you mention gavin they be screaming cracck Wake up everyday feeling easy Even when the bad days were dizzy I’m driving into lekki feeling breezy Let the traffic lights introduce you to the children of the needy Some about the window Some about the other car Mother holding crying babies by the other other car I mean I hate the fact that this is norm to me Matter of fact this sh*t is dumb to me It’s really dumb to me See I know the lessons I learnt Growing into a man You can only feed the people if you’re Feeding your plan Like a giver is not a beggar Know the place that you stand You may have been there before Know the place that you bend And be the fire like me In the place that you scan And have them look up to you so much All they faces are tanned The sky dweller My zone too hot for froze o Your style atmosphere below the ozone Catch me hanging at the XO base With the VSO VSOP or XO Case Catch me hanging at the XO base With the VSO VSOP or XO Case
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse