ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Let Dem Kno
por
Tiwa Savage
Retornar
Letra
Bam bam pass me the right lighter Wetin i do, dem dey eye my back We dey with cash, no dey do transfer You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir Shey you know say i sexy Kpa Every time we dey wound them sha Baby sho 10 wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o 3nhw3, 3y3 wo f3 If i do dem go talk o No fear, no rest I dey put all for my hustle o Your Oga no pass ma Oga o Hustle for streets now we to the ladder o Back in the days dem no like ma matter o Likе ma matter oo Now they go dey feel am for Gbakpalaja o Baby you for show body likе ibi dem, dem go flex on you Opana no get money but opana say ibi the root of evil Ewoo, ewoo show them, ewoo Me just want fly tonight, me just want high tonight Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Go carry last man o Yeah, if you dey see me dey flex, omo make you No para Alaye say en go pay, what is the matter This is a serious something and i no come to play Play, play When i dey give them something edey sweet like Orekekey No bad energy fit to quench my fire African bad girl, i go kill dem taya Monkey go market, if eno come back egon that One na yawa Baby sho 10 wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Carry last man o Baby sho lo wo f3 ma gbo Gats to let them know No go dey for corner Go carry last man o
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse