ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Get It Together
por
Tiwa Savage
Retornar
Letra
Proper planning na him dey save No go do mistake Dem go tell you say eaya brother Your days will be shining your future great Brother no story oh, make you no regret, eaya If na to celebrate, you go plan am well If na your planning day, naso you go run away So come make you gum body with your baby boo Seat down and discuss am well like you suppose to do Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) The people wеy sabi na dem wey dey plan wеll oh (Na dem wey dey plan well oh) For you wey no sabi oya come make we yarn well oh (Oya come make we yarn well) Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh This thing wey you dey talk oh, e dey sweet my body Dey totori my belle oh, oh oh oh eh Na woman wey sabi, na hin go plan well oh And she go find the one wey go gel for her body If na our wedding day, we go plan am well If na our planning day, na so we go run away So make we join body, my baby boo Make we discus am well oh like we suppose to do Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) The people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) For you wey no sabi oya come make we yarn well oh (Oya come make we yarn well) Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh Who no know go know Who no know go know Wetin be the lesson Planning na the blessing E go help you dey manage money Dey manage money E go help you to manage your time and attention Get it together you need to know We need to talk am oh Get it together make we dey go Eh lelele If na to make money, we go plan am well If na our planning day, na so we go run away So make we join body my baby boo Make we discus am well oh, like we suppose to do Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) The people wey sabi na dem wey dey plan well oh (Na dem wey dey plan well oh) For you wey no sabi oya come make we yarn well oh (Oya come make we yarn well) Like this, like that Like this, like that Oya get it together Plan well oh, oh oh oh
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse