ENVIAR LETRAS
Top 100
Lançamentos de álbuns
Artistas
Comunidade
francês
Espanhol
Português
corrija a letra Letra
Sololi
por
Timaya
Retornar
Letra
Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) See, don’t follow me make we celebrate For Jehovah he don elevate Enemies dem don dey frustrate Don dey prostrate, don dey prostrate oh Jehovah don do for me Im so happy today That’s why im singing my song Everybody dem start to dey dance along Hey he opened a new chapter See today im a master Enemies dem start to dey maga Srat to dey maga dem start to dey maga Im so blessed, so blessed Im so blessed, with no stress Come follow me celebrate Make we celebrate Jehovah don do am for me Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) See, im a superstar anywhere I go Before the people dem call me olodo But today me I don grow, don blow Na me wey dey run the show See, God has given me my miracle No worry make you no go your oracle Say if dey to solo, I go dey sample I go dey sample like ekwe sample Yeah I don come come my enemy Today I don get my victory No more *** No more crying My fire is burning Oh oh oh, you can never get my fire Solo music na my heart desire Eh anywhere where the people dey admire Na me be the seller Na you be the buyer Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) Ya, haha Everybody come celebrate with me today Eh come make we jolly Make we jolly to eternity Eh eh, papa mama make una dey come Everybody make una come Come celebrate with me Come make we dey jolly, dey jolly Dey jolly eh I say come make we party Come make we jolly Bring your baby, bring your family Bring your cousin, bring your nephew Come make we jolly To eternity Come make we pop champagne Come make we burst mowe Come make we burst henessy Make we celebrate Cus Jehovah he don elevate oh Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) Sololi, sololi, sololi Me I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x) Sololi, sololi, sololi I dey on top of the game oh Follow me, follow me, follow me Make we celebrate with champagne oh I dey on top of the game oh On top of the game oh (3x)
vídeo de música
Seu nome será publicado. Deixe os campos em branco para permanecer anônimo.
Enviar
Modal title
×
Adicionar mídia
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Lembre de mim
Senha perdida
Entrar
Registrarse